Lyrics

[Lyrics] Phyno – Ojemba Ft. Olamide

The award-winning singer and rapper Phyno drops a new song which he carried out with YBNL Nation CEO, Olamide and they called this one, Ojemba.

Phyno – Ojemba Ft. Olamide (Lyrics)

Oluwa cover me o

Man no fit be God o

They wan make I slow down o

But I no go look back o

Ọ kwa Chukwu na-enye o

E dey sweet me for belle oIfe ọ sọlụ fa mebe o

Abụkwa m ojemba enwe ilo

God cover me for my front and my back o (Ojemba enwe ilo)

U wish me to fall, I go jump, I go pass o (Ojemba enwe ilo)Chasing the bag, ife anyị na-achọ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)

No weapon fashion against me shall prosper o (Ojemba enwe ilo)

This little light of mine o, I’m gonna let it shine o

See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)

This little light of mine o, I’m gonna let it shine o

See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)

If I fall, I rise, I got my eyes set on the prize

You know say shoe get size

And all my shoes na designer

Heavy is the head wey dey carry the crown

Omo, my shoe no go fit any man

Even if I dey for dungeon or underground

Oluwa cover me anytime

And if you snooze, you collect

And if you loose, dem forget you, my guy, you go quench

So many goons for my set

Many goons wey dey para

Wey dey zazu for the bench o

We can’t stop, we carry shinning armor

On our way to ZionAll my guys them be LionMo ti ya wan

God cover me for my front and my back o (Ojemba enwe ilo)

Obstacle come, I go jump, I go pass o (Ojemba enwe ilo)

See, no looking back, ife anyị na-achụ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)

No weapon fashion against me shall prosper o (Ojemba enwe ilo)

Anyị ga na-eje eje, na-abata abata o, ewoo (Ojemba enwe ilo)

And fa ya na-akụ aka ma anyị bata abata o, ewoo (Ojemba enwe ilo)

Gwa onye na-ewe iwe, ya belụ ebelụ, ewoo (Ojemba enwe ilo)

No weapon fashion against me shall prosper o (Ojemba enwe ilo)

This little light of mine o, I’m gonna let it shine o

See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)

This little light of mine, I’m gonna let it shine o

See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)

Phyno – Ojemba Ft. Olamide Download MP3

Master Nz

Hello 👋 I am Master Nz the C.E.O Of NexusPlus.com.ng We Promote | We advertise | We Design Graphics | Web Development/Design| We distribute Music | We blogger | We boost all social media platform Contact us direct call or WhatsApp +234 906 772 0124

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
DMCA compliant image DMCA.com Protection Status